Showing posts with label LYRICS. Show all posts
Showing posts with label LYRICS. Show all posts

LYRICS: HARRYSONG | REGGAE BLUES FT. KCEE, OLAMIDE, IYANYA AND OREZI



Chorus: Harry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 1Olamide:
Bobo See Baddo Wey Dem Dey Boo
Dey Boo, Dey Boo
He Dey Tell Amokachi The Bull
The Bull, The Bull
See Money For Floor Like Swimming Pool
The Pool, The Pool
Eh Dey Gimme Wings Like Redi Bull
The Bull, The Bull
Baby Anything You Want Make I Do
I Do, I Do
I No Be Tiger Back To My Bull
My Bull, My Bull
Oya Now, Our Master Oh
E Dey Gbadun Oh
If Your Body Touch Omoge She Go Get Belle
Jesu…

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 2 -  Kcee:
Ladies Call Me Talk And Do
I Talk, I Do
Cos I No Dey For Cock And Bull
The Bull, The Bull
Dance For Reggae, Dance My Blues
The Blues, The Blues
Na Turn By Turn Life Dey Do
Dey Do, Dey Do
Oya My Madam
Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Will Spray You Many Dollar Eh
Oya My Madam, Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Spray You Many Dollar Eh

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 3Iyanya:
Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In the mood, in the mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me i go take am…take am
I like the way you dey shake am….shake am
Call me daddy, i go call you mummy oh
I like the way you dey take am……take am
Na only you wey no dey fake am…..fake am
I call you mummy
Just call me daddy oh, daddy
Because

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 4 Orezi:
No go think am na dollar we spend no be ****…..ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer….eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your baka big like toolz
Like toolz, like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you’re feeling the nigga oh….nigga
And na my money, you feeling the knicker oh
Knicker oh, knicker tinini tanana nita
Sapala biko nta

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah



LYRICS : IYANYA | OKAMAFO FT. LIL KESH


Intro:
Skoborobo, skibohroboh skibo
Yeba oshey baddest
Give them, give them left and right
Up and down, je oh ye eh bo shenlo
One time
Oya

Chorus:
Olololemba
Skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba
Can you do the okamfo
Can you do the okamfo o
Do you know the okamfo
Do you know the okamfo
Give it to me one time
Okamfo
Okamfo o
Okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o
Okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o

Verse 1 – Iyanya:
Energized, Thats how i’m feeling
Mesmerized by the things you doing
I never see this kind of movement
Shey be na the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it
Show me make i no loose it
Cos we no be losers
Oya wa let us go gobe
Dem no need deliverance
Olololemba
Skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba

Verse 2 - Lil kesh:
Ehn sumonu
Ehn sumonu ehn
Ijo mo ni kojo, sumonu ehn
To ba lo kon lese, ko ba lo rumble
Wa no go put me for trouble
To ba mo jo, wa o
Je kin iyanya ko eh, wa o
If you cannot dance okamfo
Ogbeni ma lo gbe yen wa oh…..wa oh
Owo nbe lapo
Mi’n shey ajepako
Ehn, rolling in my mercielago
Ehn, iyanya this dance is mad oh
Ehn, ko ma ye me keh
Oh ma ga oh
Skiborobo ski
Skiborobo bo
Yeba oshey

Verse 3 Iyanya:
I never see this kind of movement
Show me the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it
Show me make i no loose it
Cos we no be losers
Oya wa let us go gobe
E no need deliverance
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh

Outro:
It’s iyanya
Give it to me one time
I never see this kind of movement
Show me the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it




LYRICS : BOJ – PAPER


Let me hear more adey

{So they told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper} X2 
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

The ladies they like me cos i’m a shy guy
Yea yea
say the ladies they like me because i’m an ote alter guy
Yea yea
Say the industry rate me
The fans dey await me
Yea yea
Say the blogs them dey snap because dey see i’m a fly guy
Some act funny
Some act like they are dummies
Some still think i’m yawning
2014 i’m coming
Yea yea yea 
Got my eye my eye on my paper o
Keep your eye your eye on your paper o 

So they told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper 
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Now that they want to know
I’m all about my paper
Boj on the microphone o o
Yea yea 
Now that they want to know
I’m all about my paper
Boj on the microphone o o
Yea yea 

So they told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper 
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Got my eye my eye on my paper o
Keep your eye your eye on your paper o
Got my eye my eye on my paper o
Keep your eye your eye on your paper o



LYRICS : M.I ABAGA | BAD BELLE FT MOTI CAKES


Chorus - Moti Cakes :
Bad Belle
Bad Belle
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed

Verse 1 - M.I:
Niggas don dey wear Nike canvas,
Na you be correct guy
Only you ten bottles, ten models in the club,
Omoh you rich die
You dey rap with four different accentS,
Omoh you speech chai!
Only you smoke weed, smoke skunk, smoke blue , smoke shisha 

Bridge:
All due respect to your feelings
CBN in the building
This year its clear by the wrist wear
We go seperate the real men from the children.
No long yarning its about to be a famine
Niggas don’t know what we planting
Niggas don’t know what we planning 

Chorus - Moti Cakes :
Bad Belle
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed

Verse 2 - M.I:
Yeah
Niggas saying that we jealous
Cos them don dey jam me for quilox
Wan buy all the drinks
You wan pick up all the girls, you be hilux?
3 bodyguard, 2 chicks, with a body vibe
You wan do minaj?
Do you my nigga as long as the swag correlates to the cash
Shawtys don dey jam me for aura
Rita Lori chics, forming Rita Ora
Wan knack all the boys
You wan test all the drugs you be Dollar
yea…Rihanna on deck, no bra, no pant
Just showing off your body
You a bad bitch, you a bad bitch
Kill them jor, baby girl you a badde’

Bridge:
All due respect to your feelings
CBN in the building
This year its clear by the wrist wear
We go seperate the real men from the children.
No long yarning its about to be a famine
Niggas don’t know what we planting
Niggas don’t know what we planning 

Chorus - Moti Cakes :
Bad Belle
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed

Outro :
Flexing, straight flexing mehn they hating
Flexing, flexing, Bad Belle
Straight flexing, mehn they hating
Bad Belle mehn they hating
Bad Belle mehn they hating
They hating… Bad Belle!!! 

LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ


Intro :
Its endia on the records oo

Hook :
Me and my guyz dem 
Shai we go live long 
Shai we go live long 
Shai we go live long 

'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2

Verse 1 :
As i walk into the place Everybody concentrate
Dem say Endia na the baddest For the whole confederate
And i XXX dey out of country I dey out of state
And i do my thing my way I no get time to imitate
Intimate , i dey initiate
Initiate a vibe wey dey make dem celebrate
Music wey dey make dem people start to jirate
Cos when dem Jirate it mean say we dey Penetrate
On dem Penetrate it mean say we go elevate
All around na so we go circulate
xxxxxx
We dey calculate
Me and by guyz soo we dey full of faith
Play the kind of music wey dey make dem elevate
Make the girl whine
Shake that figure 8
Tapa Tapa na that one dem appreciate
Make dem dey upon the matter make dem dey there dey debate

Hook :
Me and my guyz dem 
Shai we go live long 
Shai we go live long 
Shai we go live long 

'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2



Verse 2 :
All my people dem You know say i go represent
 I go dey the war front I go fight until the end
Very easy going guy I no dey really send
To my people on the street I give una my respect
Omo check Una know as it dey go
Baba God don bless me I don sell out xxxxx Show
I be very humble guy Wey come from the Ghetto
And i put my trust in God xx Promise tomorrow
iyaa eehh
Turn the music up
Make dem hear the voice of thier very very own
Make dem understand say Africa Na my home
Make dem know say one day boys go sit down for the throne
I go pray i go work Hustle very hard
In everything i do i go carry God first
Salute to the people wey don dey here before me
Always and forever make dier blessings follow me

Hook :
Me and my guyz dem 
Shai we go live long 
Shai we go live long 
Shai we go live long 

'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2

LYRICS : VECTOR - REDEFINED


Verse 1 :
I am sniping everybody here, nobody’s escaping
If you’re willing to take your shots I better discover the meaning is “taping”
The illest rapper ever seen yeah u know me
Ur a clown with your ass your competition is BOVI
Fights out when they bring d mics out
Nice style? Oh damn even though its quite sour
I’m that rapper, most u rappers secretly Admire
 cos when it comes to these beats am Quagmire
I’m talking bout “gigitty goo” damn
Guess I be giving to them
If you’re ready for war be ready for chores
You’re MAKING a new STEM
Guess who’s playing stem
Like KUNTAKINTE you playing (u play in) ROOTS
Your story’s so predictable, all u need is a home video director and sombody playing flutes ah!

Chorus :
Woah!
This no be debate yes!
The Mofo rapping is the greatest in this R.A.P. Game fiyeh!

Verse 2 :
It’s d return of the viper
Freestyle genius, impeccable writer
Talk anyhow u lose your life ah
Can’t talk free homie this is not viber
And I am not a psycher
Listen up!
All y’all rappers need to follow
Awan af’oju rappers
K’wan ma f’igi follow
Yeah I be that greatest
Anybody tryna disrespect
U better know is going down – south- #MAFIKIZOLO
Macarthy baracki the boy no dey happy we keep it military we keep it khaki believe that I bury the one getting at me
Maa pa wan danu danu danu u copy?
I’m far gone I’m gone don’t even try
You wouldn’t see me with Segun Arinze’s Eyes … I!!!!

Chorus :
Woah!
This no be debate yes!
The Mofo rapping is the greatest in this R.A.P. Game fiyeh!

Verse 3 :
Peace to everybody who deserves peace
(2X)
Man dem ah try
Man dem ah die
Man ah go away, if u cross my way
Things are crazy me I no dey play
One time homie I keep it real straight
I keep going ( assault)
RAH! TAH!! TAH!!! TAh!!!!
Swear to God u no want wahala
This music go carry u waka
So light up your “j” ur lala…
Woah!

Chorus :
Woah!
This no be debate yes!
The Mofo rapping is the greatest in this R.A.P. Game fiyeh!

LYRICS : DANAGOG - BAMIDELE FEATURING DAVIDO


Intro :
Dele O Dele O
Wale O Wale O
Adura Tigba Danbaba Dey Here
Gege Shey Gege
It’s Davido Shizzi !  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2

Verse 1Danagog
Once Upon A Time In Ghana
Mo Pade Nana
I Buy Her Fresh Designers
Gucci Louis Prada
Love The Way You Talking To Me
I Know You Heard My Story
I’m Never Lacking Money
No Delay Me
I Give You Everything I Gat Be My Baby
Omo No Waste My Time
No Delay Me
I Give You Everything I Gat Be My Baby
Omo No Waste My Time  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2

Verse 2  – Davido 
Heeeeeeyyy I Go Stand Attention
I Go Marry You Share My Pension
Good Love And Protection
I Go Show You All The Right Direction
Lo’dun Yin She A Different Kinda Girl
Omo To Yi
Are You Coming Home With Me
Cos I Aint Never Gon’ Let Go
Sho Fe Lowo?
For Sure Sure Sure Sure Sure
Mo Fe Na’wo
Huh Huh! ! Huh Huh Huh Huh
Jeje Shey Jeje O Ololufe O Kowale
Koseda To Le Tu Wa Ka
Laye O Olomi  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2  

Bridge :
Adura Tigba
Omi To’n Pa Na Ife Ko Si
Gege Shey Gege
Jeje Shey Jeje O
Ololufe Ama Rira
Adura Tigba
Omi To’n Pa Na Ife Ko Si
Gege Shey Gege
Jeje Shey Jeje O
Ololufe Ama Rira

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2
 
Outro :
Dele O Dele O
Wale O Wale O
Dele O Dele O
Wale O Wale
Dele O Dele O
Wale O Wale O
Dele O Dele O
Wale O Wale O