Showing posts with label LYRICS. Show all posts
Showing posts with label LYRICS. Show all posts

LYRICS: HARRYSONG | REGGAE BLUES FT. KCEE, OLAMIDE, IYANYA AND OREZI



Chorus: Harry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 1Olamide:
Bobo See Baddo Wey Dem Dey Boo
Dey Boo, Dey Boo
He Dey Tell Amokachi The Bull
The Bull, The Bull
See Money For Floor Like Swimming Pool
The Pool, The Pool
Eh Dey Gimme Wings Like Redi Bull
The Bull, The Bull
Baby Anything You Want Make I Do
I Do, I Do
I No Be Tiger Back To My Bull
My Bull, My Bull
Oya Now, Our Master Oh
E Dey Gbadun Oh
If Your Body Touch Omoge She Go Get Belle
Jesu…

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 2 -  Kcee:
Ladies Call Me Talk And Do
I Talk, I Do
Cos I No Dey For Cock And Bull
The Bull, The Bull
Dance For Reggae, Dance My Blues
The Blues, The Blues
Na Turn By Turn Life Dey Do
Dey Do, Dey Do
Oya My Madam
Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Will Spray You Many Dollar Eh
Oya My Madam, Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Spray You Many Dollar Eh

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 3Iyanya:
Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In the mood, in the mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me i go take am…take am
I like the way you dey shake am….shake am
Call me daddy, i go call you mummy oh
I like the way you dey take am……take am
Na only you wey no dey fake am…..fake am
I call you mummy
Just call me daddy oh, daddy
Because

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 4 Orezi:
No go think am na dollar we spend no be ****…..ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer….eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your baka big like toolz
Like toolz, like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you’re feeling the nigga oh….nigga
And na my money, you feeling the knicker oh
Knicker oh, knicker tinini tanana nita
Sapala biko nta

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah



LYRICS : IYANYA | OKAMAFO FT. LIL KESH


Intro:
Skoborobo, skibohroboh skibo
Yeba oshey baddest
Give them, give them left and right
Up and down, je oh ye eh bo shenlo
One time
Oya

Chorus:
Olololemba
Skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba
Can you do the okamfo
Can you do the okamfo o
Do you know the okamfo
Do you know the okamfo
Give it to me one time
Okamfo
Okamfo o
Okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o
Okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o

Verse 1 – Iyanya:
Energized, Thats how i’m feeling
Mesmerized by the things you doing
I never see this kind of movement
Shey be na the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it
Show me make i no loose it
Cos we no be losers
Oya wa let us go gobe
Dem no need deliverance
Olololemba
Skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba

Verse 2 - Lil kesh:
Ehn sumonu
Ehn sumonu ehn
Ijo mo ni kojo, sumonu ehn
To ba lo kon lese, ko ba lo rumble
Wa no go put me for trouble
To ba mo jo, wa o
Je kin iyanya ko eh, wa o
If you cannot dance okamfo
Ogbeni ma lo gbe yen wa oh…..wa oh
Owo nbe lapo
Mi’n shey ajepako
Ehn, rolling in my mercielago
Ehn, iyanya this dance is mad oh
Ehn, ko ma ye me keh
Oh ma ga oh
Skiborobo ski
Skiborobo bo
Yeba oshey

Verse 3 Iyanya:
I never see this kind of movement
Show me the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it
Show me make i no loose it
Cos we no be losers
Oya wa let us go gobe
E no need deliverance
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh

Outro:
It’s iyanya
Give it to me one time
I never see this kind of movement
Show me the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it




LYRICS : BOJ – PAPER


Let me hear more adey

{So they told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper} X2 
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

The ladies they like me cos i’m a shy guy
Yea yea
say the ladies they like me because i’m an ote alter guy
Yea yea
Say the industry rate me
The fans dey await me
Yea yea
Say the blogs them dey snap because dey see i’m a fly guy
Some act funny
Some act like they are dummies
Some still think i’m yawning
2014 i’m coming
Yea yea yea 
Got my eye my eye on my paper o
Keep your eye your eye on your paper o 

So they told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper 
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Now that they want to know
I’m all about my paper
Boj on the microphone o o
Yea yea 
Now that they want to know
I’m all about my paper
Boj on the microphone o o
Yea yea 

So they told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper 
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Told me to come for a show, they will give me paper
Gbadura to the Lord, to the lord, that they give me paper
I’m with DRB, i am not by myself
3 vip yea, we come by ourself
Oh yea yea yea yea
Let me hear more adey 

Got my eye my eye on my paper o
Keep your eye your eye on your paper o
Got my eye my eye on my paper o
Keep your eye your eye on your paper o



LYRICS : M.I ABAGA | BAD BELLE FT MOTI CAKES


Chorus - Moti Cakes :
Bad Belle
Bad Belle
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed

Verse 1 - M.I:
Niggas don dey wear Nike canvas,
Na you be correct guy
Only you ten bottles, ten models in the club,
Omoh you rich die
You dey rap with four different accentS,
Omoh you speech chai!
Only you smoke weed, smoke skunk, smoke blue , smoke shisha 

Bridge:
All due respect to your feelings
CBN in the building
This year its clear by the wrist wear
We go seperate the real men from the children.
No long yarning its about to be a famine
Niggas don’t know what we planting
Niggas don’t know what we planning 

Chorus - Moti Cakes :
Bad Belle
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed

Verse 2 - M.I:
Yeah
Niggas saying that we jealous
Cos them don dey jam me for quilox
Wan buy all the drinks
You wan pick up all the girls, you be hilux?
3 bodyguard, 2 chicks, with a body vibe
You wan do minaj?
Do you my nigga as long as the swag correlates to the cash
Shawtys don dey jam me for aura
Rita Lori chics, forming Rita Ora
Wan knack all the boys
You wan test all the drugs you be Dollar
yea…Rihanna on deck, no bra, no pant
Just showing off your body
You a bad bitch, you a bad bitch
Kill them jor, baby girl you a badde’

Bridge:
All due respect to your feelings
CBN in the building
This year its clear by the wrist wear
We go seperate the real men from the children.
No long yarning its about to be a famine
Niggas don’t know what we planting
Niggas don’t know what we planning 

Chorus - Moti Cakes :
Bad Belle
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed
Bad Belle….Is allowed… Bad Belle…is allowed, is allowed

Outro :
Flexing, straight flexing mehn they hating
Flexing, flexing, Bad Belle
Straight flexing, mehn they hating
Bad Belle mehn they hating
Bad Belle mehn they hating
They hating… Bad Belle!!! 

LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ


Intro :
Its endia on the records oo

Hook :
Me and my guyz dem 
Shai we go live long 
Shai we go live long 
Shai we go live long 

'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2

Verse 1 :
As i walk into the place Everybody concentrate
Dem say Endia na the baddest For the whole confederate
And i XXX dey out of country I dey out of state
And i do my thing my way I no get time to imitate
Intimate , i dey initiate
Initiate a vibe wey dey make dem celebrate
Music wey dey make dem people start to jirate
Cos when dem Jirate it mean say we dey Penetrate
On dem Penetrate it mean say we go elevate
All around na so we go circulate
xxxxxx
We dey calculate
Me and by guyz soo we dey full of faith
Play the kind of music wey dey make dem elevate
Make the girl whine
Shake that figure 8
Tapa Tapa na that one dem appreciate
Make dem dey upon the matter make dem dey there dey debate

Hook :
Me and my guyz dem 
Shai we go live long 
Shai we go live long 
Shai we go live long 

'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2



Verse 2 :
All my people dem You know say i go represent
 I go dey the war front I go fight until the end
Very easy going guy I no dey really send
To my people on the street I give una my respect
Omo check Una know as it dey go
Baba God don bless me I don sell out xxxxx Show
I be very humble guy Wey come from the Ghetto
And i put my trust in God xx Promise tomorrow
iyaa eehh
Turn the music up
Make dem hear the voice of thier very very own
Make dem understand say Africa Na my home
Make dem know say one day boys go sit down for the throne
I go pray i go work Hustle very hard
In everything i do i go carry God first
Salute to the people wey don dey here before me
Always and forever make dier blessings follow me

Hook :
Me and my guyz dem 
Shai we go live long 
Shai we go live long 
Shai we go live long 

'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2

LYRICS : VECTOR - REDEFINED


Verse 1 :
I am sniping everybody here, nobody’s escaping
If you’re willing to take your shots I better discover the meaning is “taping”
The illest rapper ever seen yeah u know me
Ur a clown with your ass your competition is BOVI
Fights out when they bring d mics out
Nice style? Oh damn even though its quite sour
I’m that rapper, most u rappers secretly Admire
 cos when it comes to these beats am Quagmire
I’m talking bout “gigitty goo” damn
Guess I be giving to them
If you’re ready for war be ready for chores
You’re MAKING a new STEM
Guess who’s playing stem
Like KUNTAKINTE you playing (u play in) ROOTS
Your story’s so predictable, all u need is a home video director and sombody playing flutes ah!

Chorus :
Woah!
This no be debate yes!
The Mofo rapping is the greatest in this R.A.P. Game fiyeh!

Verse 2 :
It’s d return of the viper
Freestyle genius, impeccable writer
Talk anyhow u lose your life ah
Can’t talk free homie this is not viber
And I am not a psycher
Listen up!
All y’all rappers need to follow
Awan af’oju rappers
K’wan ma f’igi follow
Yeah I be that greatest
Anybody tryna disrespect
U better know is going down – south- #MAFIKIZOLO
Macarthy baracki the boy no dey happy we keep it military we keep it khaki believe that I bury the one getting at me
Maa pa wan danu danu danu u copy?
I’m far gone I’m gone don’t even try
You wouldn’t see me with Segun Arinze’s Eyes … I!!!!

Chorus :
Woah!
This no be debate yes!
The Mofo rapping is the greatest in this R.A.P. Game fiyeh!

Verse 3 :
Peace to everybody who deserves peace
(2X)
Man dem ah try
Man dem ah die
Man ah go away, if u cross my way
Things are crazy me I no dey play
One time homie I keep it real straight
I keep going ( assault)
RAH! TAH!! TAH!!! TAh!!!!
Swear to God u no want wahala
This music go carry u waka
So light up your “j” ur lala…
Woah!

Chorus :
Woah!
This no be debate yes!
The Mofo rapping is the greatest in this R.A.P. Game fiyeh!

LYRICS : DANAGOG - BAMIDELE FEATURING DAVIDO


Intro :
Dele O Dele O
Wale O Wale O
Adura Tigba Danbaba Dey Here
Gege Shey Gege
It’s Davido Shizzi !  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2

Verse 1Danagog
Once Upon A Time In Ghana
Mo Pade Nana
I Buy Her Fresh Designers
Gucci Louis Prada
Love The Way You Talking To Me
I Know You Heard My Story
I’m Never Lacking Money
No Delay Me
I Give You Everything I Gat Be My Baby
Omo No Waste My Time
No Delay Me
I Give You Everything I Gat Be My Baby
Omo No Waste My Time  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2

Verse 2  – Davido 
Heeeeeeyyy I Go Stand Attention
I Go Marry You Share My Pension
Good Love And Protection
I Go Show You All The Right Direction
Lo’dun Yin She A Different Kinda Girl
Omo To Yi
Are You Coming Home With Me
Cos I Aint Never Gon’ Let Go
Sho Fe Lowo?
For Sure Sure Sure Sure Sure
Mo Fe Na’wo
Huh Huh! ! Huh Huh Huh Huh
Jeje Shey Jeje O Ololufe O Kowale
Koseda To Le Tu Wa Ka
Laye O Olomi  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2  

Bridge :
Adura Tigba
Omi To’n Pa Na Ife Ko Si
Gege Shey Gege
Jeje Shey Jeje O
Ololufe Ama Rira
Adura Tigba
Omi To’n Pa Na Ife Ko Si
Gege Shey Gege
Jeje Shey Jeje O
Ololufe Ama Rira

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2  

Chorus :
Bamidele
Bamidele Ooooo
Dele O, Dele O
Wa Mi Wale
Wa Mi Wale Eeeehhhh
Wale O, Wale O x2
 
Outro :
Dele O Dele O
Wale O Wale O
Dele O Dele O
Wale O Wale
Dele O Dele O
Wale O Wale O
Dele O Dele O
Wale O Wale O  


LYRICS : RUNTOWN - DOMOT


Intro:
Baby o o o eh
lagos to bangkok
it’s eric manny
ehn ehn
show me the receipt o
yo bigston
 
Oya shout out to Thomas
we finally famous
right now my name na comfort ehn ehn
ifugo gwadi comfort ehn ehn
cause i sell e my song
oya show me the receipt o
finally famous
e dey bang e for their domot  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona
won le ba
le le le eh le le le
eh ba sha
akoba da
zoom zoom zoom
ehn ehn 

Verse 1 :
i dey kill am
city too city dem feel am ehn ehn
my music dey fly like wizard ehn ehn
london to ibizza
eh eh
nod her
shawdy say she want e runtown
so i tell her baby calm down
the way you whine fit bring a man down
eh man down
shawty beat the girls dem hands down
way she whine it down she touch down
whine am for the oga eh  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona
won le ba
le le le eh le le le
eh ba sha
akoba da
zoom zoom zoom
ehn ehn  

Verse 2 :
Oya take am to the streets
i dey for the domot
everyday i dey thank god
say the boy e dey top chart o
i dey give them quit notice
na me be their landlord
lagos to bangkok
the boy e dey collect e o

Bridge :
ehn ehn
shawty whine am for me ehn ehn
i know you like the ehn ehn
when you ride it on me ehn ehn
eh ehn ehn
she come down on me ehn ehn
bending down e ehn ehn
i know you like it ehn ehn  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona


Verse 3 :
cause e wahala now
oya what is the matter now
boys on fire now
too late to retire now
oya caroline
the way you whine is hard to find
baby don’t waste time
dont know how you whine

Bridge :
ehn ehn
shawty whine am for me ehn ehn
i know you like e ehn ehn
way you ride it on me ehn ehn
eh ehn ehn
she come down on me ehn ehn
bending down e ehn ehn
i know you like it ehn ehn  

Chorus :
eh ba sha eh
akoba da komona
won le ba
eh ba sha eh
akoba da komona
ehn
zoom zoom zoom
eh ba sha
akoba da komona
won le ba
le le le eh le le le
eh ba sha
akoba da
zoom zoom zoom
ehn ehn  


LYRICS : OLAMIDE - AWON GOONS MI

Intro :
YBNL PRESENTS
OLAMIDE BADDO  

Chorus :
Shout out s’awon goons
awon eruku mi
awon loni kin ma para toni keeping cool mi
so bi gobe shele ninu hood mi
teba gbo bajinotu ema rawon goons mi   x2

Bridge :
poka
bajinotu kan fawon goons mi
poka
bajinotu meji fawon goons mi
poka poka
bajinotu orisirisi komalo x2
 
Verse 1 :
Bi emmanuel omokachi awa le headmaster
we dey bang in every hood bi tasawo batard
egbegberun irawo yin o male mole tosupa
emi ready lati gberu mi e bami gbosuka
jesus christ o ma nige
jesu man she miracle
samson oma ni ibon koma sa nigba to rekun
emi chase dream mi
mi o ma care beni body nkun
eyin oponu akanda oya e kun nkan te fe kun
awodi jeun epe sanra
emi besu emi n fa
eyin lesan emi n farabale mo jeran emi nla
emi pari olodo jen tayin lolobo
olopa o le mawon goons mi e ma sa te bari mopo
awon nan gan silekun fole
they dont wanna see the boy rolling
mo n rap ,mo n korin ,.mo n kingin , mo n wole
mo n terrorize yin ,mo ma n pressurize yin
kini de ten lari mole talo meran ni rice yin
biatch  

Chorus :
Shout out s’awon goons
awon eruku mi
awon loni kin ma para toni keeping cool mi
so bi gobe shele ninu hood mi
teba gbo bajinotu ema rawon goons mi   x2

Bridge :
poka
bajinotu kan fawon goons mi
poka
bajinotu meji fawon goons mi
poka poka
bajinotu orisirisi komalo
bajinotu bajinotu bajinotu bajinotu bajinotu o x2

Verse 2:
I came into the the game bi agbero ti o ni hood
modabi omo igbo to ni container ti oni goods
e sofun batman pe olamide is robin hood
ebi n pami mo den para bi omo ikoko ti oni food
now i’m getting the vibe
every day and every night
nobody to fun mi lo oppourtunity kin le shey bi mo shey like
won ri ilagun ati tears mi pelu gbogbo nkan ti mo mun sori mic
nigba ti ebi n pami taa lowo tama lo so tama gun bike
mo respect dagrin
woni bo walaye mi o le blow
sebi oluwa ni sola mo walaye lil kesh ti blow
on your mark ,set kon to so ready awa ti go
everybody n jo shoki nigboro YBNL ti blow
you cant tell the next shit
if there will be amount he goonna do in one year
mo n shey kolabo bi sixteen bundle
mi o kin sun moju gats business to handle
10 steps ahead papi iya yin ton candle
bon shey n feel mi ajegunle lon feel mi nisale eko
j zeeo kin sun hustle yi sha ni koko
beyoncee ti lo si show ni ivy blue fin ta to koko
keyin keyin keyin keyin ken jakara e n mun koko  

Outro :
Wey fail wey pass wey kuro ni class
sa ri alakawe e tun sa picture kaakiri sori instagram beni n sa pata
wene were  


LYRICS : NAETO C - WHAT YOU WANT FT BOJ & AJEBUTTER22



ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me  

Verse 1 - Naeto C
Yes o, lets go
Come and get down with a G though
ahn, rozay and Don P though
set the gold on the chest
weighs a kilo
counting money till my thumb gets a whitlow
ahn, nothing new for the kingpin
ahn, still swimming in the deep-end
pop…pop…popping up every other weekend
see me with a bodyguard when i’m mingling
uhn, fresh jays see my kick game
uhn, rolex with the wrist game
uhn, a couple horses under the hood
so, its twin pipes when i switch lanes
ahn, tell me what you want
what you really really want
let them know we’ll be partying in the morning
where your friends at, bring them all in
spilling champagne on the ******  

ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me
oh baby, 
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me   

Bridge - AJEBUTTER 22
Ten bottles of rozay
Kpelu shekpe and alomo
Ten shots of barcadi, Don simon or Kparaga
abo  

ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me
oh baby, Tell me what you want, what you really want
what do you want from me   

Bridge - AJEBUTTER 22
Ten bottles of rozay
Kpelu shekpe and alomo
Ten shots of barcadi, Don simon or Kparaga
abo  

Verse 2 - Naeto C
Ahn, i’ll be there by sunset
yes o, coming through in a drop head
ahn, i’m tried and trusted
omo, its done and dusted
ahn, i heard you are corrupted
and i thought i was interrupted
I described you as a very good girl
that i met back stage at my concert
ahn, no be lie, you be top ten
and all the other girls need adjustment
ahn, let’s toast to the success
we no dey carry last, no be say na contest
yes boss  

ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me
oh baby,
 Tell me what you want, what you really want
what do you want from me   

Bridge - AJEBUTTER 22
Ten bottles of rozay
Kpelu shekpe and alomo
Ten shots of barcadi, Don simon or Kparaga
abo    

ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me
oh baby, 
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me

Bridge - AJEBUTTER 22
Ten bottles of rozay
Kpelu shekpe and alomo
Ten shots of barcadi, Don simon or Kparaga
abo  

You no see my kaftan
ah, i say she’s feeling my kaftan

ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me
oh baby, 
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me

Bridge - AJEBUTTER 22
Ten bottles of rozay
Kpelu shekpe and alomo
Ten shots of barcadi, Don simon or Kparaga
abo  

ChorusBOJ
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me
oh baby, 
Tell me what you want, what you really want
what do you want from me 

Bridge - AJEBUTTER 22
Ten bottles of rozay
Kpelu shekpe and alomo
Ten shots of barcadi, Don simon or Kparaga
abo  

Outro

LYRICS : SHAYDEE & WIZKID – WON GBO MI


Intro
Legendury beats
Ha yeah
Woo yeah
Ho yeah
Badman Wizzy
Shaydee on the sing I’m on
We repping EME you know
Repping EME you know we


ChorusShaydee
Won gbo mi
Awon temi temi won ran mi
In the hood in the club won gbo mi
Anywhere me say me go won gbo mi
Won gbo mi, won gbo mi
Awon temi temi won ran mi
In the hood in the club won gbo mi
Anywhere me say me go
Won gbo mi, won gbo mi

Verse 1Shaydee
Shaydee on the sing I’m the newbie
Lion king of the new breed
I dey run many things with my homies
So many things
So many things
Woni, woni
You see my circle
We dey run this
Mind on my money
Say we on this
Mind on my money say
Mind on my money say
Hold on gidi girl
Anything you want
I’m willing girl
There’s no chance
I’m leaving girl
Open up don’t be greedy girl
Hold on gidi girl
Anything you want
I’m willing girl
There’s no chance
I’m leaving girl
Open up don’t be greedy girl

Verse 2Wizkid
Bad man wizzy
Match up the place ahn ahn
Hahaa emi ni lion king
Bad man wizzy
Say I match up the place…ahn ahn
Your girl con haahaa say that
Wizzy I be kura
I get my money in plural
Yeah my mama told me never look back
But when you pass
I no get choice I look back
Oh baby girl no look Uche face baby
Uche go dull you
Uche no get pee baby
Hahn stand by my side baby
Wizzy lo sure ju
Let’s go to my place baby hahn
Everyday my people follow me o
Everyday I pray for God blessing to follow them o ah
Everyday my people say them dey feel me
Agege, Surulere them dey feel my music o ah
Eh your girlfriend is a loose girl
Is a loose girl
I tell am make she pull skirt
She pull skirt
I tell her she’s a loose girl
A loose girl
She tell me she’s a loose girl
A loose girl

Chorus 2Wizkid
Won gbo mi
Awon temi temi won gbo mi
Awon temi temi won ran mi
Awon temi temi won ran mi now now
Awon temi lo sure ju
Awon temi stand won po juu
Awon temi won po juu
Awon temi gallant
Won ran mi now now

Oya come let that booty shake, gbagbe yen
Let it bounce let that booty shake, gbagbe yen
Baby girl let that booty shake,gbagbe yen
Baby girl let that booty shake
Let that booty shake
Oya let booty shake, gbagbe yen
Baby girl let that booty shake, gbagbe yen
Baby girl let that booty shake, gbagbe yen
Baby girl let that booty shake
Let that booty shake


LYRICS : SEAN TIZZLE - TAKE IT



Intro :
Nana Na Na Na Na Na
You Already Know
Another Hit Again
You Already Know
Its D’tunes Again O
Oluwa Tizzle
Yea
Sean Tizzle
Nana Na Na
Eh
Yea

Chorus :
Oya Sisi Ko Ma Roll
Girl You Carry Overload
Oya Fine Girl No Be So
Cos My Pocket Heavy O x2

Bridge :
Take It
Receive It
Oya Take It
Baby Receive It
Oya Take It
Receive It
Oya Take It
Baby Receive It
 
Verse 1 :
Ah Listen Now
Want To Tell You A Story
Story Story O
About This Girl Wey I Meet For Party
When You Whine It Take It Slow
Girl She Say She Wan Chop Money
But I Tell Am No Be So
But I Gather Plenty Doh…Oh Oh Oh
Girl You Know
You Know
You Know
You Know
You Know Know Know
Girl You Know
You Know
You Know
You Know
You Know Know Know
They Say You Get Am For Front And Back
And You Sexy From Head To Toe
Baby Wa N Bi No Use Me Show….Oh Oh Oh

Chorus :
Oya Sisi Ko Ma Roll
Girl You Carry Overload
Oya Fine Girl No Be So
Cos My Pocket Heavy O x2

Bridge :
Take It
Receive It
Oya Take It
Baby Receive It
Oya Take It
Receive It
Oya Take It
Baby Receive It

Verse 2 :
Ah Listen Now
Ijo N Be Lese Mi O
Baby Wa Ba Mi Jo
Owo N Be Lapo Mi O
Baby Wa Ka Jo Fo
Baby No Do Me So
Like You Don’t No Know The Koko
The Koko….Na Na Yea
Oh Baby Come In My Mustang
I Gat Goons
Come See How We Dey Spend Cash
First Class No Be Second Hand
Oh No
Baby I Go Take You Out
And All My Friends Call Me Jagaban
I Get Money For Days
I No Dey Go Bank….No Dey Go Bank

Chorus :
Oya Sisi Ko Ma Roll
Girl You Carry Overload
Oya Fine Girl No Be So
Cos My Pocket Heavy O x2

Bridge :
Take It
Receive It
Oya Take It
Baby Receive It
Oya Take It
Receive It
Oya Take It
Baby Receive It

Outro :
Sean Tizzle
D’tunes Again O
Nana Na Ye Ah


LYRICS : DAMMY KRANE - THROWBACK


Intro:
Back To Life
Back To Reality
Dammy Krane For The Girls
Take Am
Omo
Okay
Na Only Me For Here O
Na So
The Party Don Tey
The Party Don Tey
You Dey Follow Am Dey Go
The Party Don Tey
Party Don Tey
Hey Hey
Are You Ready Now
Hey….Listen
 
Verse 1-
Coming Out Straight This Time
Coming Out Straight With My Own Kind Of Piece Of Mind
Doing It My Way This Time
Like I’m Not Gonna Bore You With My Flimsy Kind Of Piece Of Right
Alla Dala Dakako
Ife Bala Bakako
Umu Nwanya Namiagi
Egurubagu Egurubaja Ah

Baby Baby Fire Oh
Fire Fire, People Wan Burn This Party
Please Bring Plenty Water
Let Us Quench The Fire
Oluyemi
Because Omoge Meta Sere O (O Uh O)
Dammy Krane Lon Sere O (O Uh O)
Sere Ayo
See As Dem Girls Sere O ….Oh Oh Sere O, Sere Ayo
Ah Won Sere Ayo

E Get Some Time To Bubble And Shuffle. Yeah
After All The Hustle And Bustle. No Be Small Thing
Everybody Wan Celebrate
But Nobody Wan Talk Him Age
Check Am
Kpanjo Pant Wey You Buy Yesterday Eyba
Na Him You Wan Use Take Shakara For Me
Kpanjo Pant Wey You Buy Yesterday Eyba
Na Him You Wan Use Take Shakara For Me
Tofiakwa

Mo Wa Talented
Yes Mowa Gifted
Sheri Kinni Mi
O Ma Gbe E Lifted
Sheri Hips E Mo Ti Fi Le Shifted
Ego Oju E Mo Ti Fi Le Tinted
Yebariba Samboribobo
Yebariba Swagger Swagger Yi
Wah

This One Sorry Gala Sellers
Then The Recharge Cards Sellers
Sample Ekwe
Galala No Dey Do Them Again..Ponponpon
Konto No Dey Do Them Again O
Azonto No Dey Do Them Again
Sabi Dance Na The Only Dance Wey Dey Reign
Ogologoma Jehova Ogologo Ma….Yea
Ogologoma Jehova Ogologo Ma
Listen

Cause E No Easy Yeah
To Dey Sing To Dey Dance
And The People Dey Rejoice E Eh….Rejoice Eh
My Brother My Sister No Be Today Day Day Day
Ibile Titititititi
Top Son Next To Non
Ika Aka Ok
Hmmm Hmm Hmm Hmm Hmm
Make Way
Hmmm Hmm Hmmm Hmm Hmm
Roll The Carpet
Hmmm Hmm Hmmm Hmm Hmm
Photocopy Ko Ma Easy
That Kind Thing, Ko Ma Easy Oh
This Girl You Think Say You Fine
I Get Another Girl Wey Fine Pass You
Shakara Don End O
Na Koni Koni Love You Dey Play Me So
Ha Ha Ha Ha Ha.. Why Na
All Your Kele Kele Love Oh
Oya Pass Me Your Love Yeah

Jibaraba Jibaraba Jibaraba Free Me
Intellectual Culprit Ah
It’s Bubbling, Mo Ni Ko Ma Bubble
Spiritual Craziest Music
Give Them
Throw Back Nwanem
O N Banging Si Mi Le Ti
It Is Very Delicious
Very Sumptuous
Hmmm..Ah Ah Ah
Yeah
Shout Out To You Know My Peoples
La Le Friday
Hypertek Digital
Nice See See.. You Know
Hypertek Nigga Mix
Usual Suspect Plus A Very Bad Sharp Guy
Sweet Mother…. Shout Out To My Mom
I No Go Forget You Eh Eh And My Dad….Eh
Oya Baba Ese O Baba
Baba Ese O Baba

For All Those You Know Miscreants And All Those You Know
Jagajaga,
Miskiyaski And Maskaraski
You Know How Skale Wan Go From Here To Oversees Na The Private Jet
We Hold On To The Boat…Eh Jagajaga
Awon Ti Ballotelli
Bao Lo Teli
Alo Radio
We’ll Meet You Up There Right There You Know….Scatter Scatter
Airplane Mode.. Cloud Nine
Thank You
All Of My Tattoo Girls
We Thank The Lord
Where Dem Dey
Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn
Ahn Ahn Ahn

Shout Out You Know
To The People That Made Me Who I Am Today
The Fans
Ehn Ehn
Ahn Ahn Ahn
Nyam Christi. Tim Dunk
Love You So Much Eh Muah
Oya You May Kiss Your Bride Muah
Kiss The Fans Muah
Listen
Jaburata Jaburata
God Go Bless You Jaburata
Mehn, If I.. How I Go Take Thank Spellz Now
Me And Spellz Mehn
We Don Tey
From The Beginning
Omo I No Want Talk The Story For Here Mehn
Spellz Mehn
Spellz Don Scatter Everything
Spellz Number One Producer Africa Respect
Infact Ratatatatatatata. They Don’t Know
Mr Billz

Everybody Oya Join Jangbajantis, Solve Mathematics
You Know.. Shout Out To Everybody
Supporting The Brand Dammy Krane
God Bless You
I Love You So Much
May God Continue To Enlarge Your Coast
Amen.. Ashe….Olorun Lorun Lorun Lorun
Big Big Big..You Know
And Special Dedication To The Haters
E Sha Rora Fu Emi..Eti Gbo
May God Continue To Bless You
You Know You Don’t Pay Evil With Evil
You Pay Evil With Good
Odabo….Good Bye..
Osiso
Call Me
Call Me In The Morning



LYRICS : MAVINS – DOROBUCCI FT. DON JAZZY, TIWA SAVAGE, DR SID, D'PRINCE, DI'JA, KOREDE BELLO AND REEKADO BANKS


Intro :
Mavin
*Instrumental Playing*
Mavin

Verse 1– Don Jazzy
Ehn Dorobucci
Don Dorobucci
Doro Jazzy
Ehn Doro Boss
Doro Big
You Know Say Doro Heavy
Doro Skillful
You Know Say Doro Bloody
Doro Get The Biggest Label Wey You Know Of Course
Doro Frosh Pass Anybody Wey Doro Meet
Doro Gather Pass Anybody For The Gathering
Doro Get Money Pass Everybody There

Bridge - Reekado Banks
Oya Doro… Dorobucci O…Oh Na Na Na
Doro… Dorobucci O
Dorodoro Dorobucci Mama N Mo O
Doro… Dorobucci
Bo Nye Be O
Doro Fresh….Nkwanu
Doro Big…..Nkwanu, Nkwanu
Doro Flashy
Doro Classy
Doro Fine Pass Anybody Wey Doro See
Doro Get Pass Anybody Wey Doro Meet E O

Verse 2 Tiwa Savage
Doro Na Diva….Doro
Doro Na Tiwa
Dorona Leader….Doro
Follow The Leader…Doro
Doro Doro Do Do Doro….Doro
Doro Is Bigger…Doro
Doro Is Higher
Follow The Ladder…Doro
So Follow The Ladder
Doro Get Liver
She No Dey Tire
Doro Hot
Doro Eminado
Doro Fine
Do Do Dorobucci Eh
Doro Me
Doro You
Doro Mavin
We The Baddest Crew

Verse 3Dr. Did
Doro Suru
Doro Lere
Doro Grab
Doro Carry
Doro Fast Pass Anybody Wey Don Dey Fast Before
Doro Sleek Pass Anybody Wey Doro Jam Eh Ehn
Doro Hammer
Doro Pako
Doro Knack Pass Carpenter Wey Don Dey Knack Before
Doro Ronaldo
Doro Messi
Doro Dribble Anybody Wey Try To Mark Doro

Verse 4Korede Bello
Doro Doro
African Prince Doro
See Doro Dey Make All The Girls Dey Feel Robo Robo
Doro O
Doro Catch Anybody Wey Doro Fish Doro
Doro Chop Anybody Wey Doro Beef Doro
Doro Mega
Doro Super
Doro Star
Doro Mega Super Star O
Doro Catch Anybody Wey Doro Fish Doro
Doro Chop Anybody Wey Doro Beef Doro

Verse 5Di’ja
Doro Bad
Doro 007….Doro
Doro Na Yaro
Doro Wey Get E Money….Doro
Doro Like For Do Anything Wey Doro Like For Do
Mey Nobody Try Doro
Cos Dey Go Wound O
Doro Bad
Doro 007….Doro
Doro Na Yaro
Doro Wey Get E Money….Doro
Doro Like For Do Anything Wey Doro Like For Do
Mey Nobody Try Doro
Cos Dey Go Wound O

Verse 6D’prince
Doro Is A Cheerful Giver
Doro Is A Kind Of Boss…..A Kind Of Boss
Doro Is A Money Spender
Doro Too Dey Floss…..Too Dey Floss
Too Dey Floss O
Anywhere Wey Doro Dey
You Know Say Wahala Dey…..Wahala Dey
Chickalas Dey…..Chickalas Dey
Cos Doro Gallant Eh
Anywhere Wey Doro Dey Eh
Wahala Dey…..Wahala Dey
Chickalas Dey…..Chickalas Dey
Cos Doro Gallant O
Omoba
Doro Money
Doro Baller
Doro Popping
Doro Naughty
Doro Fly Pass Anybody Wey Dey The Plane Ehn Ehn
Doro Ball Pass Anybody Wey Dey The Pitch Yeh


BridgeReekado Banks
Doro… Dorobucci O
Doro… Dorobucci O
Doro Doro Dorobucci Mama N Mo…..Doro Fine Pass Wey Anybody Doro See
Doro…..Doro Get Pass Anybody Wey Doro Meet
Bo Nye Be O
Dorobucci
Doro Big
Doro Street
Nkwanu Doro Big
Doro Chuck Norris

LYRICS : ICE PRINCE & SARKODIE - SHOTS ON SHOTS



Intro :
* Instrumental playing *
(Oh yeah)
Chopstix

Chorus :
Nowadays when dem see me dem craze
Nobody fit enter my space o
Ride around with that bad bitch in that truck
Dem boy know say nobody fucking with us yea
Nowadays when dem see me dem halla
Way dem carry me like say na me be Obama…oh yes
Ride around with that bad bitch in that truck
We turn up all night and we go shots on shots

Verse 1 – Ice Prince :
Poof nigga
Real Godzillas in the booth nigga
Real black niggas in the coupe nigga
But that’s just me and my troop nigga
Shebi they go recite the hook nigga
Mark my words and then look nigga
Shebi dem talk say i be fluke nigga
Eat your word and then puke nigga
11 o’clock and i’m still drinking
Scandal is tough but i’m still pimping
EFCC dem chase my guy
Cos the money plenty pass Bill Clinton
We no dey fuck with no broke nigga
Me no they laugh but might joke nigga
Dem been they take me like joke nigga
I got a couple awards and I boast nigga
Yes, I be the beast and i’m ghost nigga
I be the best or I’m close nigga
I be direct when I shoot nigga
I be the threat in that suit nigga
Nevertheless we dey make dem boys dey shake like Parkinson’s nigga
Dem a dey try to throw me out
Shit now I pay for the parking since nigga

Nigga nigga nigga
Man a bad man
Me no care what dem say
Err’body wan go there,but nobody wan dead
Ice tell em

Chorus :
Nowadays when dem see me dem craze
Nobody fit enter my space o
Ride around with that bad bitch in that truck
Dem boy know say nobody fucking with us yea
Nowadays when dem see me dem halla
Way dem carry me like say na me be Obama…oh yes
Ride around with that bad bitch in that truck
We turn up all night and we go shots on shots


Verse 2 – Sarkodie :
Yo Ice
Break it down for me tien tien ah
Anytime i step up in the club nigga
Yeah you know we be living it up nigga
Popping the bottles
Get a couple of bitches on the side, in case a nigga wanna fuck nigga
Baby you ready for me tonight
xxxxxxxxxxxx
 maybe you might
Wanna buckle up cos you will be having a fight
Sex like freaks here i know what you like
Tie you up on the bed and go down
You already i’m a beast, can’t tell me to slow down
If you didn’t know, baby now you know now
Your ex ain’t hard and proudly broke now
So loud
When i kiss you on the neck
Make you wanna scream: baby you the best
Little bit of money and little bit of sex
xxxxxxxxxx
 gugu in between your legs
Fuck it, damn my flow is on drugs
But im still getting a couple of bucks though….real
I’m still fucking with Ice
He put me on cos i’m nice
I’m still the man cos the fans are loyal
Believe in y’all from the day i saw you
Female fans i swear love you
Need a good massage with some baby oil
This is a song for my niggas
TM boys inna the building
We no dey fuck with no snitches
Ice, make dem no what im feeling
E be like having a dream, but you were born in a ghetto
But maybe it’s not what you seeing
But you dey fight with the devil
I dey believe in my team so wanna no be my level
So now we changing scene, you go fit call me the rebel
I was a kid on the block but now you screaming my name
And you dey show me the love
And give me money and fame
Me rap
xxxxxxxxxxxxxx
Addictive flow
xxxxxxxx
caffeine
So goddamn

Chorus :
Nowadays when dem see me dem craze
Nobody fit enter my space o
Ride around with that bad bitch in that truck
Dem boy know say nobody fucking with us yea
Nowadays when dem see me dem halla
Way dem carry me like say na me be Obama…oh yes
Ride around with that bad bitch in that truck
We turn up all night and we go shots on shots

LYRICS : L.A.X – GINGER FT. WIZKID


Intro :
It’s Le..le..legendury Beats
Le le le le o
Le le le le o
Ye eh
Sarz
Legendury lo se beat e o
Eh o…yaga
Piper gbo ‘ri wo le
It’s L.A.X

Chorus :
Ginger o ginger eh
Ginger o ginger eh
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll e dey make me dey ginger o
Belinda eh Belinda
Belinda eh Belinda
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll, e dey make me dey ginger o X2

Verse 1- L.A.X  :
I no go leave Belinda eh
I go love Belinda
Take you down to Ger-many
Take you down to America
Buy you anything you want
Give you motor car key…(se o gbo)
Fight for you like Jet Li…(olohun)
Give e you Escari
See this your baka
Baby I swear I gats privatize it
See this your baka
Baby I gots to personalize it
See this your baka eh
Baby can I legalize it
See this your baka
Baby I want to personalize it

Chorus :
Ginger o ginger eh
Ginger o ginger eh
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll e dey make me dey ginger o
Belinda eh Belinda
Belinda eh Belinda
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll, e dey make me dey ginger o X2

Verse 2 - L.A.X :
Omoge give me Belinda
The way you fire, Belinda
Baby dey tang, dey ginger
I swear and I go go marry for India (marry for india)
Oya dey dance kelewa
My baby go sangalewa
And I fit to give you my liver o
And I fit to give you my liver gan
Gba gbe sister Deborah
Wa re mi lale yi o
Sister Deborah
Wa te le mi lale yi o
Gba gbe Caro
Wa te le mi lale yi o
Sister Deborah
Wa re mi lale yi o

Chorus :
Ginger o ginger eh
Ginger o ginger eh
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll e dey make me dey ginger o
Belinda eh Belinda
Belinda eh Belinda
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll, e dey make me dey ginger o X2

Bridge :
To ba ri e Belinda
Won ma sa o
Won ma sa
To ba bu e Belinda
Won fe te o
Won fe te
To ba ri e Belinda
Won ma sa o
Won ma sa
To ba bu e Belinda
Won fe te o
Won fe te

Chorus :
Ginger o ginger eh
Ginger o ginger eh
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll e dey make me dey ginger o
Belinda eh Belinda
Belinda eh Belinda
The way you dance, e dey make me dey ginger
The way you roll, e dey make me dey ginger o


Outro :
Eyba
Ginger o
It’s L.A.X
Wizzy baby o
Legendury
Oya na na na na
Oya na na na na
Syndicate sounds
Starboy



LYRICS : SEAN TIZZLE - KILOGBE REMIX FT. REMINISCE AND OLAMIDE



Intro Sean Tizzle,Reminisce&Olamide
Eh
Oriye, ibile
E ye eh
Sean Tizzle
Baddo
And another one
D’Tunes again
YBNL
E ye eh
DIFFERENCE Entertainment
E ye eh
Ki lo gbe
Kaka lo gbe yi

Chorus :
Ki lo gbe yi
Ah Ki le le yi
Ah Ki lo ko yi
Ah Ki lo gbe…
Ah Ki lo gbe yi
Baby Ki lele yi
Ah Ki lo carry
Baby Ki le le yi

Verse 1:Sean Tizzle
Ah Ki lo de, girl you causing commotion
Ki le le yi, girl you caught my attention
Hun Yeye mi
Bo se n se mi ko ye mi ah
Oya te le mi, baby je n lo buga e
Hun Yeye mi
Bo se n se mi ko ye mi
Oya te le mi, baby je n lo buga e
Girl I've being around the world
And I've seen a lot of girls
I never seen a girl wey fine pass you
Huh I've around the globe
And I've seen a lot of backside
I never seen a girl wey carry pass you

Chorus :
Ki lo gbe yi
Ah Ki le le yi
Ah Ki lo ko yi
Ah Ki lo gbe…
Ah Ki lo gbe yi
Baby Ki lele yi
Ah Ki lo carry
Baby Ki le le yi  

Verse 1 : Reminisce
O n yi bi tire (ibile!)
We no retire
Instanter bebe ti fire
Bami yi pe mi ni shaya
Ye lemme take you to the back of the club
Fun e ni banana mi je its non stop
Hun ah hun ah o’n ke o’n ka
Hennessy o to pelu vodka
Ma ya net e Diego Costa
Every time my nigga wanna raaa buster
Ma wa e de anywhere pe mi n chauffeur
Everything sham sham mi o le suffer
Mo ma serve e mi o n shey corper
Kaka yen ma gba duro proper
Duro re, oya set e le
O tun ke tan, oya wet e le
Sean Tizzle ba mi bi
Ki lo gbe,
 ko ye wa
Abo lo carry ah
Ki le le yi
Shey o fi jo mummy ah

Chorus :
Ki lo gbe yi
Ah Ki le le yi
Ah Ki lo ko yi
Ah Ki lo gbe…
Ah Ki lo gbe yi
Baby Ki lele yi
Ah Ki lo carry
Baby Ki le le yi x2

Verse 3 : Olamide
Ah, ki le le yi
Furo ye neme
Iwo omode yi
O mo meme
Bury mi sibe jo mo ti seme
Are you serious bi ti bawo, Yeah men
Ma je ishe raw bi ti sushi
Fun e ninu kitchen
Fun e lori cushion
Wa ri mi n CLS ti n ba fun e ni chiko
Wa pariwo
O jin o jin gaan
Is it worth it
Lemme work it
Ibebe idi nla to fin twerk yi
Am lucky, am lucky
Jen gbe ori wole ki n fun e ni shock
O ni bow leg
Ko si problem
We go show them, I already told them
O shey idi bambala
Baby baby ma lo kala
There’s a reason why I halla
And I wanna give you gala
Ah,
 mu’she ya lo wo yi auto
Ti n ba ti jo small omo wo’nu motor
Bere mo le bi enipe o’jokoto
Inu a dun lale yi bi eni to je lotto

Chorus :
Ki lo gbe yi
Ah Ki le le yi
Ah Ki lo ko yi
Ah Ki lo gbe…
Ah Ki lo gbe yi
Baby Ki lele yi
Ah Ki lo carry
Baby Ki le le yi x2

Outro : Sean tizzle
Sean Tizzle hey
Okay, D’Tunes again oh hey
You already know now now
You already know
Hey, you already know now now now yeah
Sean Tizzle hey okay
D’Tunes again hey