LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ - Hallo sahabat Download full album, Pada Artikel yang anda baca kali ini dengan judul LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ , kami telah mempersiapkan artikel ini dengan baik untuk anda baca dan ambil informasi didalamnya. mudah-mudahan isi postingan
Artikel ENDIA,
Artikel LYRICS,
Artikel MUSIC, yang kami tulis ini dapat anda pahami. baiklah, selamat membaca.
Judul : LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ
link : LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ
Intro :
Its endia on the records oo
Hook :
Me and my guyz dem
Shai we go live long
Shai we go live long
Shai we go live long
'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2
Verse 1 :
As i walk into the place Everybody concentrate
Dem say Endia na the baddest For the whole confederate
And i XXX dey out of country I dey out of state
And i do my thing my way I no get time to imitate
Intimate , i dey initiate
Initiate a vibe wey dey make dem celebrate
Music wey dey make dem people start to jirate
Cos when dem Jirate it mean say we dey Penetrate
On dem Penetrate it mean say we go elevate
All around na so we go circulate
xxxxxx
We dey calculate
Me and by guyz soo we dey full of faith
Play the kind of music wey dey make dem elevate
Make the girl whine
Shake that figure 8
Tapa Tapa na that one dem appreciate
Make dem dey upon the matter make dem dey there dey debate
Hook :
Me and my guyz dem
Shai we go live long
Shai we go live long
Shai we go live long
'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2
Verse 2 :
All my people dem You know say i go represent
I go dey the war front I go fight until the end
Very easy going guy I no dey really send
To my people on the street I give una my respect
Omo check Una know as it dey go
Baba God don bless me I don sell out xxxxx Show
I be very humble guy Wey come from the Ghetto
And i put my trust in God xx Promise tomorrow
iyaa eehh
Turn the music up
Make dem hear the voice of thier very very own
Make dem understand say Africa Na my home
Make dem know say one day boys go sit down for the throne
I go pray i go work Hustle very hard
In everything i do i go carry God first
Salute to the people wey don dey here before me
Always and forever make dier blessings follow me
Hook :
Me and my guyz dem
Shai we go live long
Shai we go live long
Shai we go live long
'Me and my Guyz oo
Shai we go sing song
Shai we go sing song
Shai we go sing song X2
Anda sekarang membaca artikel LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ dengan alamat link https://fullmusikalbum.blogspot.com/2014/09/lyrics-endia-me-and-my-guyz.html
Judul : LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ
link : LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ
LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ

Demikianlah Artikel LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ
Sekianlah artikel LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ kali ini, mudah-mudahan bisa memberi manfaat untuk anda semua. baiklah, sampai jumpa di postingan artikel lainnya.
Anda sekarang membaca artikel LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ dengan alamat link https://fullmusikalbum.blogspot.com/2014/09/lyrics-endia-me-and-my-guyz.html
LYRICS : ENDIA | ME AND MY GUYZ
4/
5
Oleh
akatog007