Showing posts with label Iyanya. Show all posts
Showing posts with label Iyanya. Show all posts

LYRICS: HARRYSONG | REGGAE BLUES FT. KCEE, OLAMIDE, IYANYA AND OREZI



Chorus: Harry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 1Olamide:
Bobo See Baddo Wey Dem Dey Boo
Dey Boo, Dey Boo
He Dey Tell Amokachi The Bull
The Bull, The Bull
See Money For Floor Like Swimming Pool
The Pool, The Pool
Eh Dey Gimme Wings Like Redi Bull
The Bull, The Bull
Baby Anything You Want Make I Do
I Do, I Do
I No Be Tiger Back To My Bull
My Bull, My Bull
Oya Now, Our Master Oh
E Dey Gbadun Oh
If Your Body Touch Omoge She Go Get Belle
Jesu…

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 2 -  Kcee:
Ladies Call Me Talk And Do
I Talk, I Do
Cos I No Dey For Cock And Bull
The Bull, The Bull
Dance For Reggae, Dance My Blues
The Blues, The Blues
Na Turn By Turn Life Dey Do
Dey Do, Dey Do
Oya My Madam
Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Will Spray You Many Dollar Eh
Oya My Madam, Dance For Me My Madam
I Like How You Gbalam
I Spray You Many Dollar Eh

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 3Iyanya:
Baby say am more than good
His good, his good
Na me dey put am in the mood oh
In the mood, in the mood
Baby come over my place oh
My place, my place
Make you dance the reggae, dance the blues
The blues, the blues
If you give am to me i go take am…take am
I like the way you dey shake am….shake am
Call me daddy, i go call you mummy oh
I like the way you dey take am……take am
Na only you wey no dey fake am…..fake am
I call you mummy
Just call me daddy oh, daddy
Because

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah

Verse 4 Orezi:
No go think am na dollar we spend no be ****…..ah ah
Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer….eh eh
Enugu girls dem like to do
To do, to do
As long as you get money to boost
To boost, to boost
Baby your baka big like toolz
Like toolz, like toolz
Follow me come and pay your dues
Your dues, your dues
I know that you’re feeling the nigga oh….nigga
And na my money, you feeling the knicker oh
Knicker oh, knicker tinini tanana nita
Sapala biko nta

ChorusHarry Song:
After The Reggae Play The Blues
(The Blues The Blues)
Make You Do As I Do
(I Do, I Do)
Enjoy Yourself Baby Boo
(Bae Boo, Bae Boo)
Even Your Boo Get A Boo
(A Boo, A Boo)
Share The Gala, Share The Booze
(The Booze, The Booze)
Everybody Wanna Groove
(They Grove, They Groove)
As Far As E-Money Dey Pay
(Dey Pay, Dey Pay)
Ibiro Pop Champagne
 Oh Ah Ah



LYRICS : IYANYA | OKAMAFO FT. LIL KESH


Intro:
Skoborobo, skibohroboh skibo
Yeba oshey baddest
Give them, give them left and right
Up and down, je oh ye eh bo shenlo
One time
Oya

Chorus:
Olololemba
Skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba
Can you do the okamfo
Can you do the okamfo o
Do you know the okamfo
Do you know the okamfo
Give it to me one time
Okamfo
Okamfo o
Okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o
Okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o….okamfo o

Verse 1 – Iyanya:
Energized, Thats how i’m feeling
Mesmerized by the things you doing
I never see this kind of movement
Shey be na the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it
Show me make i no loose it
Cos we no be losers
Oya wa let us go gobe
Dem no need deliverance
Olololemba
Skelelelemba…skelelelemba…skelelelemba

Verse 2 - Lil kesh:
Ehn sumonu
Ehn sumonu ehn
Ijo mo ni kojo, sumonu ehn
To ba lo kon lese, ko ba lo rumble
Wa no go put me for trouble
To ba mo jo, wa o
Je kin iyanya ko eh, wa o
If you cannot dance okamfo
Ogbeni ma lo gbe yen wa oh…..wa oh
Owo nbe lapo
Mi’n shey ajepako
Ehn, rolling in my mercielago
Ehn, iyanya this dance is mad oh
Ehn, ko ma ye me keh
Oh ma ga oh
Skiborobo ski
Skiborobo bo
Yeba oshey

Verse 3 Iyanya:
I never see this kind of movement
Show me the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it
Show me make i no loose it
Cos we no be losers
Oya wa let us go gobe
E no need deliverance
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh
She sabi the okamfo oh

Outro:
It’s iyanya
Give it to me one time
I never see this kind of movement
Show me the new dance
I never see this kind of groove eh
Show me how you dance it




LYRICS: BADMAN – IYANYA ft. M.I.




Intro :
It’s Iyanya
ah…Lord have mercy
Mr Chiddo…eh eh eh

Chorus :
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me
Everyday



Verse 1 : Iyanya
Me the Don Dada
All of them father
Hustle my way to the top with no ladder
Going in harder
No one else badder
Your girl is sending me DMs upon twitter
I am young and getting it
Young and getting it
While I step in the club, drinks up
Cos they feeling it
I am young and getting it
The streets say na me bad pass o
eh…if you’re holy make you cast a stone
Before ya judge me, think your own
Making money from zone to zone
And that’s why

Chorus : Iyanya
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me


Verse 2 : M.I
Iyanya…
I see God’s blessings upon ya
Like it’s upon me
So when the haters try to push upon me
They cannot harm me, i got an army
I got money in the bank, for the day that it rains
which is every time I am in the club, do you hear what i’m saying
See me running over this track it’s not a game
Trying to test your money with my own? it’s not the same
I collect money like toll
Career taking off like girls on the stripper pole
Private trips everywhere, me I am on a roll
Who knew Wande life would ever be this Coal
It’s a-mavin, i mean amazing
I never gave in
Now they are gazing
Jehovah save him, whoever says him, please just bless him cos he’s just hating on me

Chorus : Iyanya
And that’s why
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me


Verse 3: Iyanya
Thank God for the elevation
Everynight is a celebration
I’m busy touring all around the nation
Big ups my fans, appreciation
I am young and getting it
Young and getting it
While I step in the club, drinks up
Cos they feeling it
I am young and getting it
The streets say na me bad pass o
eh…if you’re holy make you cast a stone
Before ya judge me, think your own
Making money from zone to zone
And that’s why

Chorus : Iyanya
I see some of them want me to fall
Everyday, me I grind, me I toil
They see nothing at all
Cos my “G” has done it all
I see badman want me to dull
Everyday, me I chill, me I ball
My bills, I’m paying in dol(lar)s
Cos my “G” has done it for me


Outro :
my “G” has done it for me
done if for me
Nothing can run me down
down yea…uh yea
my “G” has done it all
Done it all
Thank God for the elevation (elevation)
I am young and getting it
Young and getting it
While I step in the club, drinks up
Cos they feeling it
I am young and getting it
Them say na me bad pass